feg

Naija

Etymology

From English: feg

Pronunciation

  • fɛ̂g

Play Play

Noun

Wetin person dey smoke.

  • E go buy feg.  — (Egbokhare_2020, He has gone to buy cigarette.)

Translations

  • English: cigarette

Verb

Intransitive

Make person smoke.

  • I wan feg.  — (Egbokhare_2020, I want to smoke.)

Translations

  • English: smoke