Difference between revisions of "fightfight"

 
(14 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
[[fight fight]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''fight''
 
From: English ''fight''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
fȃit-fȃit
+
* fȃitfȃit
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-fight-fight.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-fight fight.m.ogg</sm2>
  
 +
===Noun===
 +
* Wetin dey happen wey be sey people dey too dey quarrel.
 +
:* {{ux|dv| '''Fightfight''' no get who e pay.|(Quarrelsomeness benefits no one.)}}
 +
:* {{ux|dv| Na your hand e dey. If you carry '''fightfight''' go meet am , na wetin you go see.|(It’s in your hands. If you show them quarrelsomeness, that’s what you’ll see.)}}
 +
====Translation====
 +
*  English: ''quarrelsomeness''
 +
 +
===Adjective===
 +
* Person wey too dey like quarrel.
 +
:* {{ux|dv| E no get who dem born bad ting follow. Pikin wey be sey na '''fightfight''' pikin, e get where e dey see fightfight.|(No one is born bad. A troublesome child sees troublesomeness somewhere.)}}
 +
:* {{ux|dv| Your husband material no even reach one yard. You go be '''fightfight''' husband. |(You are not suitable to be a husband. You’ll be a very quarrelsome husband.)}}
 +
 +
====Related forms====
 +
[[fight]]
 +
====Translation====
 +
English: ''troublesome, quarrelsome''
  
===Noun===
+
===Verb===
Person wey dey beat anoder person.
+
* Make person too dey beat person.
:* {{ux|dv| Chika na di only '''fight-fight''' pikin wey im mama born.|( NSC_Shulammite_2020, Chika is the only child who his mother birthed, who likes to fight.)}}
+
:* {{ux|dv| Some people wahala na to dey '''fightfight''' all di time.|(The problem some people have is fighting at all times.)}}
:* {{ux|dv| Some people wahala na to dey '''fight-fight''' all di time.|(NSC_Shulammite_2020, The problem some people have is fighting at all times.)}}
 
  
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''fighter''
+
* English: ''quarrel''

Latest revision as of 14:04, 30 May 2023

Naija

Alternative Form

fight fight

Etymology

From: English fight

Pronunciation

  • fȃitfȃit

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people dey too dey quarrel.
  • Fightfight no get who e pay.  — (Quarrelsomeness benefits no one.)
  • Na your hand e dey. If you carry fightfight go meet am , na wetin you go see.  — (It’s in your hands. If you show them quarrelsomeness, that’s what you’ll see.)

Translation

  • English: quarrelsomeness

Adjective

  • Person wey too dey like quarrel.
  • E no get who dem born bad ting follow. Pikin wey be sey na fightfight pikin, e get where e dey see fightfight.  — (No one is born bad. A troublesome child sees troublesomeness somewhere.)
  • Your husband material no even reach one yard. You go be fightfight husband.  — (You are not suitable to be a husband. You’ll be a very quarrelsome husband.)

Related forms

fight

Translation

English: troublesome, quarrelsome

Verb

  • Make person too dey beat person.
  • Some people wahala na to dey fightfight all di time.  — (The problem some people have is fighting at all times.)

Translation

  • English: quarrel