Difference between revisions of "fightfight"

 
Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin dey happen wey be sey people dey too dey quarrel.
 
* Wetin dey happen wey be sey people dey too dey quarrel.
:* {{ux|dv| '''Fightfight''' no get who e pay.|(NSC_2020, Quarrelsomeness benefits no one.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Fightfight''' no get who e pay.|(Quarrelsomeness benefits no one.)}}
:* {{ux|dv| Na your hand e dey. If you carry '''fightfight''' go meet am , na wetin you go see.|(NSC_2022, It’s in your hands. If you show them quarrelsomeness, that’s what you’ll see.)}}
+
:* {{ux|dv| Na your hand e dey. If you carry '''fightfight''' go meet am , na wetin you go see.|(It’s in your hands. If you show them quarrelsomeness, that’s what you’ll see.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
*  English: ''quarrelsomeness''
 
*  English: ''quarrelsomeness''
Line 18: Line 18:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Person wey too dey like quarrel.
 
* Person wey too dey like quarrel.
:* {{ux|dv| E no get who dem born bad ting follow. Pikin wey be sey na '''fightfight''' pikin, e get where e dey see fightfight.|(NSC_2022, No one is born bad. A troublesome child sees troublesomeness somewhere.)}}
+
:* {{ux|dv| E no get who dem born bad ting follow. Pikin wey be sey na '''fightfight''' pikin, e get where e dey see fightfight.|(No one is born bad. A troublesome child sees troublesomeness somewhere.)}}
:* {{ux|dv| Your husband material no even reach one yard. You go be '''fightfight''' husband. |(NSC_2022, You are not suitable to be a husband. You’ll be a very quarrelsome husband.)}}
+
:* {{ux|dv| Your husband material no even reach one yard. You go be '''fightfight''' husband. |(You are not suitable to be a husband. You’ll be a very quarrelsome husband.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
Line 28: Line 28:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person too dey beat person.
 
* Make person too dey beat person.
:* {{ux|dv| Some people wahala na to dey '''fightfight''' all di time.|(NSC_2020, The problem some people have is fighting at all times.)}}
+
:* {{ux|dv| Some people wahala na to dey '''fightfight''' all di time.|(The problem some people have is fighting at all times.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''quarrel''
 
* English: ''quarrel''

Latest revision as of 14:04, 30 May 2023

Naija

Alternative Form

fight fight

Etymology

From: English fight

Pronunciation

  • fȃitfȃit

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people dey too dey quarrel.
  • Fightfight no get who e pay.  — (Quarrelsomeness benefits no one.)
  • Na your hand e dey. If you carry fightfight go meet am , na wetin you go see.  — (It’s in your hands. If you show them quarrelsomeness, that’s what you’ll see.)

Translation

  • English: quarrelsomeness

Adjective

  • Person wey too dey like quarrel.
  • E no get who dem born bad ting follow. Pikin wey be sey na fightfight pikin, e get where e dey see fightfight.  — (No one is born bad. A troublesome child sees troublesomeness somewhere.)
  • Your husband material no even reach one yard. You go be fightfight husband.  — (You are not suitable to be a husband. You’ll be a very quarrelsome husband.)

Related forms

fight

Translation

English: troublesome, quarrelsome

Verb

  • Make person too dey beat person.
  • Some people wahala na to dey fightfight all di time.  — (The problem some people have is fighting at all times.)

Translation

  • English: quarrel