fightfight
Naija
Etymology
From: English fight
Pronunciation
- fȃit-fȃit
Noun
- Person wey dey beat anoder person.
- Chika na di only fight-fight pikin wey im mama born. — ( NSC_Shulammite_2020, Chika is the only child who his mother birthed, who likes to fight.)
- Some people wahala na to dey fight-fight all di time. — (NSC_Shulammite_2020, The problem some people have is fighting at all times.)
Translation
- English: fighter