fightfight

Revision as of 14:11, 15 December 2020 by 154.66.34.208 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English fight

Pronunciation

fȃit-fȃit



Noun

Person wey dey beat anoder person.

  • Chika na di only fight-fight pikin wey im mama born.  — ( NSC_Shulammite_2020, Chika is the only child who his mother birthed, who likes to fight.)
  • Some people wahala na to dey fight-fight all di time.  — (NSC_Shulammite_2020, The problem some people have is fighting at all times.)

Translation

  • English: fighter