fightfight

Revision as of 14:23, 4 November 2020 by 160.152.248.85 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English fight

Pronunciation

fȃit-fȃit


Definition

Person wey dey beat anoder person.

Noun

  • Chika na di only fight fight pikin wey im mama born.  — ( NSC_Shulammite_2020, Chika is the only child who his mother birthed, who likes to fight.)
  • Some people wahala na to dey fight fight all di time.  — (NSC_Shulammite_2020, The problem some people have is fighting at all times.)

Translation

  • English: fighter