Difference between revisions of "film"

Line 18: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
film: movie -- Definition in Naija?
+
#Na [[drama]] wey people don act finish before dem go come show am for tv.
 +
:*{{ux|dv|I wan watch '''film'''.|Egbokhare_2020, I want to see a movie.}}
 +
#: {{ux|dv|Lupita wey come from Kenya act inside di '''film''' as Nakia. |(bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)}}
 +
#Na when someting
 +
#: {{ux|dv|Wetin happen just be like '''film''' for their eye! |(jw__6183, __no translation__)}}
  
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|I wan watch '''film'''.|no translation}}
 
# - (frequency:117)
 
#: {{ux|dv|Na '''film'''. |(NST_cleaned__24992, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No be '''film'''. |(NST_cleaned__24991, __no translation__)}}
 
# det (frequency:63)
 
#: {{ux|dv|Di '''film''' interesting ehn, |(IBA_22_School-Children_DG__159, The film is very interesting.)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''film''' just vex me, I vex yesterday. |(KAD_04_Indian-Movies_DG__29, The film just made me vex; I was vexed yesterday.)}}
 
# case-det (frequency:28)
 
#: {{ux|dv|Lupita wey come from Kenya act inside di '''film''' as Nakia |(bbc__64378, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|It ended yesterday, but, de just fuck up for dat '''film''' jor. |(KAD_04_Indian-Movies_DG__22, It ended yesterday. But they just fucked up in that film indeed.)}}
 
# case (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|Wetin happen just be like '''film''' for their eye! |(jw__6183, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im be also one of di first pipo to use storyboard for inside '''film'''. |(bbc__91249, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|For, for example, AY '''film''', eh Thirty days in Atlanta. |(NST_cleaned__14939, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Weinstein na popular US '''film''' producer wey over 24 women don accuse of sexual assault. |(bbc__98459, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Cameroonian producer Nkanya Nkwai don drop new '''film''' |(bbc__24676, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mr Cohen don talk say Mr Trump don deny say anything happen between am and di blue '''film''' actress. |(bbc__68194, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|You no fit remember '''film''' wey you just watch. |(IBA_22_School-Children_DG__138, You can't remember the film you just saw.)}}
 
#: {{ux|dv|De no get '''film''' wey  wey I no like watch ehn. |(NST_cleaned__34205, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Na, na, na, eh dat '''film''' ehn, e, e related to, to crime. |(NST_cleaned__6620, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kai, dat '''film''' eh kai, kai, kai, kai, if you watch am, you go vex. |(KAD_04_Indian-Movies_DG__9, Ah ! that film eh, ah, ah, ah, ah, if you watch it, you will be vexed.)}}
 
# nmod:poss (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Ehen uh toh, I go just dey watch my '''film'''. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__59, Ehen, uh toh, I will just be watching my film.)}}
 
#: {{ux|dv|E no stop there, Alenne Menget Ats komot best actor for Africa plus de '''film''' sweep oda awards; |(bbc__45008, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:4)
 
 
#: {{ux|dv|For example, dem dey read book wey talk about people wey dey sleep together, and dey look naked people for book or '''film'''. |(jw__28551, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For example, dem dey read book wey talk about people wey dey sleep together, and dey look naked people for book or '''film'''. |(jw__28551, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or '''film''', just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. |(jw__29799, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or '''film''', just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. |(jw__29799, __no translation__)}}
# amod-det (frequency:3)
+
#: {{ux|dv|E don enter inside history sey na di hottest Nigerian '''film''', and na Pidgin. |(NST_cleaned__14946, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De Cameroonian '''film''', A time to Divorce' weh na Nkanya Nkwai produce'am sweet jury sotei deh vote'am best '''film'''. |(bbc__27292, __no translation__)}}
 
# det-flat (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Fox Sally Hawkins dey nominated for best actress for Di Shape of Water Dem don announce di nominations for di 90th Academy Awards, and di '''film''' Shape of Water, get di highest number. |(bbc__52915, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|'Sweet sweet codeine: Vex and shock as BBC show '''film''' about codeine syrup for Nigeria Shock, anger and open mouth na some of di emotion wey full ground for inside di room as pipo watch di 'Sweet Sweet Codeine' '''film''' finish. |(bbc__9311, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'Sweet sweet codeine: Vex and shock as BBC show '''film''' about codeine syrup for Nigeria Shock, anger and open mouth na some of di emotion wey full ground for inside di room as pipo watch di 'Sweet Sweet Codeine' '''film''' finish. |(bbc__9311, __no translation__)}}
 
====Derived forms====
 
 
 
====Synonyms====
 
* feem 0.79 253, movie 0.78 183, music 0.77 780, movies 0.72 62, comedy 0.70 104, drama 0.69 182, blue 0.68 128, series 0.68 125, nollywood 0.67 108
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* feem 0.79 253, movie 0.78 183, music 0.77 780, movies 0.72 62, comedy 0.70 104, drama 0.69 182, blue 0.68 128, series 0.68 125, nollywood 0.67 108
+
* [[music]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: movie
 
* English: movie

Revision as of 17:33, 10 December 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English film

Pronunciation

  • fîm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1313
  • Frequency in raw corpus: 467
  • Frequency rank in raw corpus: 682

Noun

  1. Na drama wey people don act finish before dem go come show am for tv.
  • I wan watch film.  — Egbokhare_2020, I want to see a movie.
  1. Lupita wey come from Kenya act inside di film as Nakia.  — (bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)
  2. Na when someting
    Wetin happen just be like film for their eye!  — (jw__6183, __no translation__)
  1. For example, dem dey read book wey talk about people wey dey sleep together, and dey look naked people for book or film.  — (jw__28551, __no translation__)
    Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or film, just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo.  — (jw__29799, __no translation__)
  1. Sweet sweet codeine: Vex and shock as BBC show film' about codeine syrup for Nigeria Shock, anger and open mouth na some of di emotion wey full ground for inside di room as pipo watch di 'Sweet Sweet Codeine' film finish.  — (bbc__9311, __no translation__)

Antonyms

Translations

  • English: movie