Difference between revisions of "film"

Line 18: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na [[drama]] wey people don act finish before dem go come show am for tv.
+
Na [[drama]] wey people don act finish before dem go come show am for tv.
 
:*{{ux|dv|I wan watch '''film'''.|Egbokhare_2020, I want to see a movie.}}
 
:*{{ux|dv|I wan watch '''film'''.|Egbokhare_2020, I want to see a movie.}}
#: {{ux|dv|Lupita wey come from Kenya act inside di '''film''' as Nakia. |(bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)}}
+
:*{{ux|dv|Lupita wey come from Kenya act inside di '''film''' as Nakia. |(bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)}}
#Na when someting
+
:*{{ux|dv|Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or '''film''', just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. |(jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)}}
#: {{ux|dv|Wetin happen just be like '''film''' for their eye! |(jw__6183, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|For example, dem dey read book wey talk about people wey dey sleep together, and dey look naked people for book or '''film'''. |(jw__28551, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or '''film''', just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. |(jw__29799, __no translation__)}}
 
 
   
 
   
#: {{ux|dv|'Sweet sweet codeine: Vex and shock as BBC show '''film''' about codeine syrup for Nigeria Shock, anger and open mouth na some of di emotion wey full ground for inside di room as pipo watch di 'Sweet Sweet Codeine' '''film''' finish. |(bbc__9311, __no translation__)}}
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[music]]  
 
* [[music]]  
Line 34: Line 28:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: movie
 
* English: movie
 +
 +
===Verb===
 +
Make person de use camera record wetin anoder person dey do.
 +
:*{{ux|dv|Which papa and mama no like '''film''' and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?|NSC_Abonyi_2020, Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start to sitting or creeping?}}
 +
:*{{ux|dv|Nowadays before anything happen people don ''film''' am put for social media. |(NSC_Abonyi_2020, It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)}}
 +
 +
====Synonyms====
 +
* [[camera]]
 +
 +
====Translations====
 +
*English: ''to record''

Revision as of 18:26, 10 December 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English film

Pronunciation

  • fîm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1313
  • Frequency in raw corpus: 467
  • Frequency rank in raw corpus: 682

Noun

Na drama wey people don act finish before dem go come show am for tv.

  • I wan watch film.  — Egbokhare_2020, I want to see a movie.
  • Lupita wey come from Kenya act inside di film as Nakia.  — (bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)
  • Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or film, just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo.  — (jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)

Antonyms

Translations

  • English: movie

Verb

Make person de use camera record wetin anoder person dey do.

  • Which papa and mama no like film and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?  — NSC_Abonyi_2020, Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start to sitting or creeping?
  • Nowadays before anything happen people don film' am put for social media.  — (NSC_Abonyi_2020, It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)

Synonyms

Translations

  • English: to record