Difference between revisions of "film"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[fim]]
+
* [[feem]], [[fim]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 18:29, 10 December 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English film

Pronunciation

  • fîm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1313
  • Frequency in raw corpus: 467
  • Frequency rank in raw corpus: 682

Noun

Na drama wey people don act finish before dem go come show am for tv.

  • I wan watch film.  — (Egbokhare_2020, I want to see a movie.)
  • Lupita wey come from Kenya act inside di film as Nakia.  — (bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)
  • Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or film, just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo.  — (jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)

Antonyms

Translations

  • English: movie

Verb

Make person de use camera record wetin anoder person dey do.

  • Which papa and mama no like film and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?  — (NSC_Abonyi_2020, Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start to sitting or creeping?
  • Nowadays before anything happen people don film am put for social media.  — (NSC_Abonyi_2020, It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)

Synonyms

Translations

  • English: to record