Difference between revisions of "film"
(→Verb) |
|||
Line 38: | Line 38: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | *English: ''to | + | *English: ''film, to film'' |
Revision as of 12:15, 4 June 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English film
Pronunciation
- fîm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 4
- Frequency rank in NSC treebank: 1313
- Frequency in raw corpus: 467
- Frequency rank in raw corpus: 682
Noun
Na drama wey people don act finish before dem go come show am for tv.
- I wan watch film. — (Egbokhare_2020, I want to see a movie.)
- Lupita wey come from Kenya act inside di film as Nakia. — (bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)
- Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or film, just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. — (jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)
Antonyms
Translations
- English: movie
Verb
Make person de use camera record wetin anoder person dey do.
- Which papa and mama no like film and camera deir pikin when e just begin sidon or creep? — (NSC_Abonyi_2020, Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start sitting or creeping?
- Nowadays before anything happen people don film am put for social media. — (NSC_Abonyi_2020, It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)
Synonyms
Translations
- English: film, to film