Difference between revisions of "film"

Line 21: Line 21:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person de use camera record wetin anoder person dey do.
+
* Make person de use camera record wetin anoder person dey do.
:*{{ux|dv|Which papa and mama no like '''film''' and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?|(NSC_Abonyi_2020, Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start sitting or creeping?}}
+
:* {{ux|dv|Which papa and mama no like '''film''' and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?|(NSC_Abonyi_2020, Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start sitting or creeping?}}
 
:*{{ux|dv|Nowadays before anything happen people don '''film''' am put for social media. |(NSC_Abonyi_2020, It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)}}
 
:*{{ux|dv|Nowadays before anything happen people don '''film''' am put for social media. |(NSC_Abonyi_2020, It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)}}
  
Line 29: Line 29:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
*English: ''to film''
+
*English: ''film''

Revision as of 14:27, 30 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English film

Pronunciation

  • fîm

Play Play

Noun

  • Wetin people dey act wey de dey show for tv
  • I want watch film.  — (Egbokhare_2020, I want to see a movie.)
  • Lupita wey come from Kenya act inside di film as Nakia.  — (bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)
  • Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or film, just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo.  — (jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)

Translations

  • English: movie

Verb

  • Make person de use camera record wetin anoder person dey do.
  • Which papa and mama no like film and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?  — (NSC_Abonyi_2020, Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start sitting or creeping?
  • Nowadays before anything happen people don film am put for social media.  — (NSC_Abonyi_2020, It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)

Synonyms

Translations

  • English: film