Difference between revisions of "film"

 
(18 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[fim]]
+
* [[feem]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-film.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-film.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-film.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-film.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 4
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1313
 
* Frequency in raw corpus: 467
 
* Frequency rank in raw corpus: 682
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na [[drama]] wey people don act finish before dem go come show am for tv.
+
* Wetin people dey act wey de dey show for [[tv]].
:*{{ux|dv|I wan watch '''film'''.|Egbokhare_2020, I want to see a movie.}}
+
:*{{ux|dv|I want watch '''film'''.|(I want to see a movie.)}}
#: {{ux|dv|Lupita wey come from Kenya act inside di '''film''' as Nakia. |(bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)}}
+
:*{{ux|dv|Lupita wey come from Kenya act inside di '''film''' as Nakia. |(bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)}}
#Na when someting
+
:*{{ux|dv|Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or '''film''', just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. |(jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)}}
#: {{ux|dv|Wetin happen just be like '''film''' for their eye! |(jw__6183, __no translation__)}}
+
 +
====Translations====
 +
* English: movie
  
#: {{ux|dv|For example, dem dey read book wey talk about people wey dey sleep together, and dey look naked people for book or '''film'''. |(jw__28551, __no translation__)}}
+
===Verb===
#: {{ux|dv|Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or '''film''', just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. |(jw__29799, __no translation__)}}
+
* Make person dey use camera record wetin anoder person dey do.
+
:* {{ux|dv|Which papa and mama no like '''film''' and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?|(Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start sitting or creeping?}}
#: {{ux|dv|'Sweet sweet codeine: Vex and shock as BBC show '''film''' about codeine syrup for Nigeria Shock, anger and open mouth na some of di emotion wey full ground for inside di room as pipo watch di 'Sweet Sweet Codeine' '''film''' finish. |(bbc__9311, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Nowadays before anything happen people don '''film''' am put for social media. |(It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)}}
  
====Antonyms====
+
====Synonyms====
* [[music]]  
+
* [[camera]], [[video]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: movie
+
*English: ''film''

Latest revision as of 11:02, 29 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English film

Pronunciation

  • fîm

Play Play

Noun

  • Wetin people dey act wey de dey show for tv.
  • I want watch film.  — (I want to see a movie.)
  • Lupita wey come from Kenya act inside di film as Nakia.  — (bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)
  • Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or film, just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo.  — (jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)

Translations

  • English: movie

Verb

  • Make person dey use camera record wetin anoder person dey do.
  • Which papa and mama no like film and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?  — (Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start sitting or creeping?
  • Nowadays before anything happen people don film am put for social media.  — (It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)

Synonyms

Translations

  • English: film