Difference between revisions of "film"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(16 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * [[ | + | * [[feem]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-film.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-film.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-film.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-film.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin people dey act wey de dey show for [[tv]]. | |
− | :*{{ux|dv|I | + | :*{{ux|dv|I want watch '''film'''.|(I want to see a movie.)}} |
:*{{ux|dv|Lupita wey come from Kenya act inside di '''film''' as Nakia. |(bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)}} | :*{{ux|dv|Lupita wey come from Kenya act inside di '''film''' as Nakia. |(bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)}} | ||
:*{{ux|dv|Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or '''film''', just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. |(jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)}} | :*{{ux|dv|Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or '''film''', just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. |(jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: movie | * English: movie | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person | + | * Make person dey use camera record wetin anoder person dey do. |
− | :*{{ux|dv|Which papa and mama no like '''film''' and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?| | + | :* {{ux|dv|Which papa and mama no like '''film''' and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?|(Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start sitting or creeping?}} |
− | :*{{ux|dv|Nowadays before anything happen people don '''film''' am put for social media. |( | + | :*{{ux|dv|Nowadays before anything happen people don '''film''' am put for social media. |(It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[camera]] | + | * [[camera]], [[video]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | *English: '' | + | *English: ''film'' |
Latest revision as of 11:02, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English film
Pronunciation
- fîm
Noun
- Wetin people dey act wey de dey show for tv.
- I want watch film. — (I want to see a movie.)
- Lupita wey come from Kenya act inside di film as Nakia. — (bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)
- Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or film, just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. — (jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)
Translations
- English: movie
Verb
- Make person dey use camera record wetin anoder person dey do.
- Which papa and mama no like film and camera deir pikin when e just begin sidon or creep? — (Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start sitting or creeping?
- Nowadays before anything happen people don film am put for social media. — (It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)
Synonyms
Translations
- English: film