film

Revision as of 17:33, 10 December 2020 by 154.66.35.35 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English film

Pronunciation

  • fîm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4
  • Frequency rank in NSC treebank: 1313
  • Frequency in raw corpus: 467
  • Frequency rank in raw corpus: 682

Noun

  1. Na drama wey people don act finish before dem go come show am for tv.
  • I wan watch film.  — Egbokhare_2020, I want to see a movie.
  1. Lupita wey come from Kenya act inside di film as Nakia.  — (bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)
  2. Na when someting
    Wetin happen just be like film for their eye!  — (jw__6183, __no translation__)
  1. For example, dem dey read book wey talk about people wey dey sleep together, and dey look naked people for book or film.  — (jw__28551, __no translation__)
    Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or film, just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo.  — (jw__29799, __no translation__)
  1. Sweet sweet codeine: Vex and shock as BBC show film' about codeine syrup for Nigeria Shock, anger and open mouth na some of di emotion wey full ground for inside di room as pipo watch di 'Sweet Sweet Codeine' film finish.  — (bbc__9311, __no translation__)

Antonyms

Translations

  • English: movie