finish line

Revision as of 12:52, 19 September 2020 by Bernard (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English: ''finish'', ''line'' ===Pronunciation=== * ˈfɪnɪʃ laɪn <sm2>Pcm-ng-finish.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-finish.m.ogg</sm2> ===Defin...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: finish, line

Pronunciation

  • ˈfɪnɪʃ laɪn

Play Play


Definition

  • Where be sey e dey mark sey na here di ting or matter end.

Noun

  • Dis two players on any day fit single-handedly carry dia team to di finish line wit individual performance.  — (bbc__42780, __no translation__)
  • Di double Olympic champion cross di finish line for new world leading time and meet record of one minute 54.98 seconds.  — (bbc__34168, __no translation__)

Translations

  • English: finish line