finish line
Naija
Etymology
From English: finish, line
Pronunciation
- fɪnɪʃ laɪn
Definition
- Where be sey e dey mark sey na here di ting or matter end.
Noun
- Dis two players on any day fit single-handedly carry dia team to di finish line wit individual performance. — (bbc__42780, __no translation__)
- Di double Olympic champion cross di finish line for new world leading time and meet record of one minute 54.98 seconds. — (bbc__34168, __no translation__)
Translations
- English: finish line