fire

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English fire

Pronunciation

  • faɪȷa

Play Play

Noun

Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting.

  • Na fire wey person dey use cook na im dey still burn house.  — (NSC_Abonyi_2021, Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)

Related forms

Translation

  • English: fire

Verb

  1. Make person dey nack.
    • Bobby and Susan dey like fire each oder.  — (NSC_Abonyi_2021, Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)
  2. Make jazz or strong ting wey eye no fit see come meet person begin affect am or im life.
    • As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be that.  — (NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched .)

Synonyms

Translation

  • English: to have sex