firewood

Revision as of 12:32, 1 February 2021 by 154.66.42.151 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English firewood

Pronunciation

  • fàjàwûd

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1797
  • Frequency in raw corpus: 33
  • Frequency rank in raw corpus: 4059

Noun

  • Na wood wey dem dey use take set fire to take cook.
  • I dey go farm go fetch firewood.  — Egbokhare_2020. I am off to fetch firewood from the farm.)
  • Dem go find firewood, go for bush,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__66, They went inside the bush in search of firewood.)
  • Ezinma go out bring some stick from the big bundle of firewood.  — (katakata__218. Ezinma exctracted one from the bunch of firewood.)
  • Abi make I tie di firewood with wrapper for my back because one big woman from G.R.A. don come live for Endurance Villa for Promise Road.  — (deuber__2776. To prove that a wealthy woman now lives in Endurance Villa by Promise Road, should I tie firewood with wrapper on my back?)

Related Form

Synonyms

Translations

  • English: fuel wood