Difference between revisions of "first"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''first'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * fɛ̂st |
<sm2>Pcm-ng-first.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-first.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-first.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-first.m.ogg</sm2> | ||
Line 16: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 4801 | * Frequency in raw corpus: 4801 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 82 | * Frequency rank in raw corpus: 82 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Na de one wey come before others. | |
− | + | #:* {{ux|dv|De '''first''' time wey I meet de man I fear am. |(NSC_Legbeti_2021. The first time i met the man I was scared of him.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Toh di very '''first''' story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Na di very '''first''' day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. |(bbc__70567. The crisisi started at the first day of the inauguration of the 8th assembly.)}} | |
− | #: {{ux|dv|''' | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Toh di very '''first''' story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Na di very '''first''' day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. |(bbc__70567 | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|'''First''' of all, we no be Red Cross. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross.)}} | #: {{ux|dv|'''First''' of all, we no be Red Cross. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Na the last people come be the '''first''' to get that baptism. |(jw__20083, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na the last people come be the '''first''' to get that baptism. |(jw__20083, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Dis couple be di '''first''' to say I do for TV series Tinsel. |(bbc__40419, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Dis couple be di '''first''' to say I do for TV series Tinsel. |(bbc__40419, __no translation__)}} | ||
# det-nmod (frequency:17) | # det-nmod (frequency:17) | ||
#: {{ux|dv|Di TV station na di '''first''' of im type for West Africa. |(bbc__32624, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Di TV station na di '''first''' of im type for West Africa. |(bbc__32624, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Dis na award wey single female rapper never win even as dis Grammy na di '''first''' she dey go. |(bbc__24788, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Dis na award wey single female rapper never win even as dis Grammy na di '''first''' she dey go. |(bbc__24788, __no translation__)}} | ||
# cc (frequency:2) | # cc (frequency:2) | ||
#: {{ux|dv|But sabi people dey warn say make dem no too make mouth, because na small and '''first''' report'' research dem just do. |(bbc__23382, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|But sabi people dey warn say make dem no too make mouth, because na small and '''first''' report'' research dem just do. |(bbc__23382, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|I don always tok say na me go be '''first''' to stop to play once I no fit give my best again. |(bbc__3464, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|I don always tok say na me go be '''first''' to stop to play once I no fit give my best again. |(bbc__3464, __no translation__)}} | ||
− | + | ||
− | |||
#: {{ux|dv|'''First''' lady equip de whole centre from kitchen to room and office. |(bbc__71905, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''First''' lady equip de whole centre from kitchen to room and office. |(bbc__71905, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Im '''first''' enta power for December 1983 afta one military coup but for 1985 im comot power afta some of ime former paddy-paddy for military use coup chase am comot. |(bbc__58627, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Im '''first''' enta power for December 1983 afta one military coup but for 1985 im comot power afta some of ime former paddy-paddy for military use coup chase am comot. |(bbc__58627, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Relative forms==== |
− | * [[ | + | * [[first of all]] |
#: {{ux|dv|First of all I go mix sulphric acid wit Tezapen. |(LAG_37_Soap-Making_MG__44, '''First of all''', I will mix sulfuric acid with Texapon.)}} | #: {{ux|dv|First of all I go mix sulphric acid wit Tezapen. |(LAG_37_Soap-Making_MG__44, '''First of all''', I will mix sulfuric acid with Texapon.)}} | ||
#: {{ux|dv|But first of all, you get to change your means of earning. |(WAZP_03_Education_MG__57, But '''first of all''', you have to change your means of making money.)}} | #: {{ux|dv|But first of all, you get to change your means of earning. |(WAZP_03_Education_MG__57, But '''first of all''', you have to change your means of making money.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''foremost'' |
− | |||
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | + | * Na wetin be, before any oder ting be. | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''First''' boil am. |(ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|Dey '''first''' look who dey de door before you open. |(NSC_Legbeti_2021. Ensure you know who is at the door before throwing the door open.)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|'''First''' of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle. |(NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)}} | |
− | #: {{ux|dv|'''First''' boil am. |(ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)}} | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|'''First''' of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle. |(NST_cleaned__21859 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: |
Revision as of 13:52, 1 February 2021
Naija
Etymology
From: English first
Pronunciation
- fɛ̂st
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 139
- Frequency in raw corpus: 4801
- Frequency rank in raw corpus: 82
Adjective
- Na de one wey come before others.
- De first time wey I meet de man I fear am. — (NSC_Legbeti_2021. The first time i met the man I was scared of him.)
- Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)
- Na di very first day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. — (bbc__70567. The crisisi started at the first day of the inauguration of the 8th assembly.)
- First of all, we no be Red Cross. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross.)
- Na the last people come be the first to get that baptism. — (jw__20083, __no translation__)
- Dis couple be di first to say I do for TV series Tinsel. — (bbc__40419, __no translation__)
- det-nmod (frequency:17)
- Di TV station na di first of im type for West Africa. — (bbc__32624, __no translation__)
- Dis na award wey single female rapper never win even as dis Grammy na di first she dey go. — (bbc__24788, __no translation__)
- cc (frequency:2)
- But sabi people dey warn say make dem no too make mouth, because na small and first report research dem just do. — (bbc__23382, __no translation__)
- I don always tok say na me go be first to stop to play once I no fit give my best again. — (bbc__3464, __no translation__)
- First lady equip de whole centre from kitchen to room and office. — (bbc__71905, __no translation__)
- Im first enta power for December 1983 afta one military coup but for 1985 im comot power afta some of ime former paddy-paddy for military use coup chase am comot. — (bbc__58627, __no translation__)
Relative forms
- First of all I go mix sulphric acid wit Tezapen. — (LAG_37_Soap-Making_MG__44, First of all, I will mix sulfuric acid with Texapon.)
- But first of all, you get to change your means of earning. — (WAZP_03_Education_MG__57, But first of all, you have to change your means of making money.)
Translations
- English: foremost
Adverb
- Na wetin be, before any oder ting be.
- First boil am. — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)
- Dey first look who dey de door before you open. — (NSC_Legbeti_2021. Ensure you know who is at the door before throwing the door open.)
- First of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle. — (NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)
Translations
- English: