Difference between revisions of "first"

Line 18: Line 18:
 
#:* {{ux|dv|De '''first''' time wey I meet de man I fear am. |(NSC_Legbeti_2021. The first time i met the man I was scared of him.)}}
 
#:* {{ux|dv|De '''first''' time wey I meet de man I fear am. |(NSC_Legbeti_2021. The first time i met the man I was scared of him.)}}
 
#:* {{ux|dv|Toh di very '''first''' story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)}}
 
#:* {{ux|dv|Toh di very '''first''' story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)}}
#:* {{ux|dv|Na di very '''first''' day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. |(bbc__70567. The crisisi started at the first day of the inauguration of the 8th assembly.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na di very '''first''' day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. |(bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)}}
#: {{ux|dv|'''First''' of all, we no be Red Cross. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''First''' of all, we no be Red Cross. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross group.)}}
#: {{ux|dv|Na the last people come be the '''first''' to get that baptism. |(jw__20083, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Dis couple be di '''first''' to say I do for TV series Tinsel. |(bbc__40419, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis couple be di '''first''' to say I do for TV series Tinsel. |(bbc__40419, __no translation__)}}
# det-nmod (frequency:17)
+
#: {{ux|dv|'''First''' lady equip de whole centre from kitchen to room and office. |(bbc__71905. The First Lady equipped the centre from the kitchen, to the room and to the office.)}}
#: {{ux|dv|Di TV station na di '''first''' of im type for West Africa. |(bbc__32624, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na award wey single female rapper never win even as dis Grammy na di '''first''' she dey go. |(bbc__24788, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But sabi people dey warn say make dem no too make mouth, because na small and '''first''' report'' research dem just do. |(bbc__23382, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I don always tok say na me go be '''first''' to stop to play once I no fit give my best again. |(bbc__3464, __no translation__)}}
 
  
#: {{ux|dv|'''First''' lady equip de whole centre from kitchen to room and office. |(bbc__71905, __no translation__)}}
+
===Adverb===
#: {{ux|dv|Im '''first''' enta power for December 1983 afta one military coup but for 1985 im comot power afta some of ime former paddy-paddy for military use coup chase am comot. |(bbc__58627, __no translation__)}}
+
* Na wetin be, before any oder ting be.
 +
#:* {{ux|dv|'''First''' boil am. |(ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Dey '''first''' look who dey de door before you open. |(NSC_Legbeti_2021. Ensure you know who is at the door before throwing the door open.)}}
 +
#:* {{ux|dv|'''First''' of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle. |(NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)}}
  
 
====Relative forms====
 
====Relative forms====
 
 
* [[first of all]]
 
* [[first of all]]
 
#: {{ux|dv|First of all I go mix sulphric acid wit Tezapen. |(LAG_37_Soap-Making_MG__44, '''First of all''', I will mix sulfuric acid with Texapon.)}}
 
#: {{ux|dv|But first of all, you get to change your means of earning. |(WAZP_03_Education_MG__57, But '''first of all''', you have to change your means of making money.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''foremost''
 
* English: ''foremost''
 
===Adverb===
 
* Na wetin be, before any oder ting be.
 
#:* {{ux|dv|'''First''' boil am. |(ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)}}
 
#: {{ux|dv|Dey '''first''' look who dey de door before you open. |(NSC_Legbeti_2021.  Ensure you know who is at the door before throwing the door open.)}}
 
#: {{ux|dv|'''First''' of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle. |(NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)}}
 
 
====Translations====
 
* English:
 

Revision as of 14:17, 1 February 2021

Naija

Etymology

From: English first

Pronunciation

  • fɛ̂st

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 139
  • Frequency in raw corpus: 4801
  • Frequency rank in raw corpus: 82

Adjective

  • Na de one wey come before others.
    • De first time wey I meet de man I fear am.  — (NSC_Legbeti_2021. The first time i met the man I was scared of him.)
    • Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o.  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)
    • Na di very first day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start.  — (bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)
    • First of all, we no be Red Cross.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross group.)
    Dis couple be di first to say I do for TV series Tinsel.  — (bbc__40419, __no translation__)
    First lady equip de whole centre from kitchen to room and office.  — (bbc__71905. The First Lady equipped the centre from the kitchen, to the room and to the office.)

Adverb

  • Na wetin be, before any oder ting be.
    • First boil am.  — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)
    • Dey first look who dey de door before you open.  — (NSC_Legbeti_2021. Ensure you know who is at the door before throwing the door open.)
    • First of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle.  — (NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)

Relative forms

Translations

  • English: foremost