Difference between revisions of "first"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Di one wey come before oda ones. |
:* {{ux|dv|Toh di very '''first''' story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)}} | :* {{ux|dv|Toh di very '''first''' story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)}} | ||
:* {{ux|dv|Na di very '''first''' day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. |(bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)}} | :* {{ux|dv|Na di very '''first''' day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. |(bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)}} |
Revision as of 13:37, 1 August 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English first
Pronunciation
- fɛ̂st
Adjective
- Di one wey come before oda ones.
- Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)
- Na di very first day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. — (bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)
- First of all, we no be Red Cross. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross group.)
Adverb
- Wetin dey, before any oder ting go dey.
- First boil am. — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)
- Dey first look who dey di door before you open am. — (NSC_Legbeti_2021, Ensure you know who is at the door before opening it.)
- First of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle. — (NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)
Relative forms
Translations
- English: foremost