Difference between revisions of "first"

Line 15: Line 15:
 
:* {{ux|dv|Toh di very '''first''' story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)}}
 
:* {{ux|dv|Toh di very '''first''' story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. |(IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)}}
 
:* {{ux|dv|Na di very '''first''' day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. |(bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)}}
 
:* {{ux|dv|Na di very '''first''' day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. |(bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)}}
:* {{ux|dv|'''First''' of all, we no be Red Cross. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross group.)}}
+
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
Line 22: Line 22:
 
:* {{ux|dv|Dey '''first''' look who dey di door before you open am. |(NSC_Legbeti_2021,  Ensure you know who is at the door before opening it.)}}
 
:* {{ux|dv|Dey '''first''' look who dey di door before you open am. |(NSC_Legbeti_2021,  Ensure you know who is at the door before opening it.)}}
 
:* {{ux|dv|'''First''' of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle. |(NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)}}
 
:* {{ux|dv|'''First''' of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle. |(NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)}}
 
+
:* {{ux|dv|'''First''' of all, we no be Red Cross. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross group.)}}
 
====Relative forms====
 
====Relative forms====
 
* [[first of all]]
 
* [[first of all]]

Revision as of 13:37, 1 August 2021

Naija

Alternative form

fess

Etymology

From: English first

Pronunciation

  • fɛ̂st

Play Play


Adjective

  • Di one wey come before oda ones.
  • Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o.  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)
  • Na di very first day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start.  — (bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)


Adverb

  • Wetin dey, before any oder ting go dey.
  • First boil am.  — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)
  • Dey first look who dey di door before you open am.  — (NSC_Legbeti_2021, Ensure you know who is at the door before opening it.)
  • First of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle.  — (NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)
  • First of all, we no be Red Cross.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross group.)

Relative forms

Translations

  • English: foremost