Difference between revisions of "first"
(→Naija) |
|||
Line 36: | Line 36: | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[first of all]] | * [[first of all]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 10:40, 22 January 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From: English first
Pronunciation
- fɛ̂st
Noun
- Make dem take position, make person pass all di oder people.
- Na me carry First for our class for dis year. — (NSC_2021, I took the first position in class this year.)
Related forms
Translation
English: first
Adjective
- Make someting come before odas.
- Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)
Translation
English: first
Adverb
- Wetin suppose dey, before any oder ting go come follow.
- First boil am. — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all, boil it.)
- Dey first look who dey di door before you open am. — (NSC_2021, Ensure you know who is at the door before opening it.)
- Me I for say di First ting person wey wan marry suppose do na to find wife. — (NSC_2021, If you wish to get married, first, look for a wife.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: foremost