Difference between revisions of "first"

 
Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Make dem take position, make person pass all di oder people.
+
* Make dem take position for front of all di oder people.
 
:* {{ux|dv|Na me carry '''First''' for our class for dis year. |(I took the first position in class this year.)}}
 
:* {{ux|dv|Na me carry '''First''' for our class for dis year. |(I took the first position in class this year.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 11:10, 29 February 2024

Naija

Alternative form

fess

Etymology

From: English first

Pronunciation

  • fɛ̂st

Play Play

Noun

  • Make dem take position for front of all di oder people.
  • Na me carry First for our class for dis year.  — (I took the first position in class this year.)

Related forms

first position

Translation

English: first

Adjective

  • Make someting come before odas.
  • Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o.  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)

Translation

English: first


Adverb

  • Wetin suppose dey, before any oder ting go come follow.
  • First boil am.  — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all, boil it.)
  • Dey first look who dey di door before you open am.  — (NSC_2021, Ensure you know who is at the door before opening it.)
  • Me I for say di First ting person wey wan marry suppose do na to find wife.  — (NSC_2021, If you wish to get married, first, look for a wife.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: foremost