first
Naija
Etymology
From: English first
Pronunciation
- fɛ̂st
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 96
- Frequency rank in NSC treebank: 139
- Frequency in raw corpus: 4801
- Frequency rank in raw corpus: 82
Adjective
- Na de one wey come before others.
- De first time wey I meet de man I fear am. — (NSC_Legbeti_2021. The first time i met the man I was scared of him.)
- Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)
- Na di very first day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start. — (bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)
- First of all, we no be Red Cross. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross group.)
- Dis couple be di first to say I do for TV series Tinsel. — (bbc__40419, __no translation__)
- First lady equip de whole centre from kitchen to room and office. — (bbc__71905. The First Lady equipped the centre from the kitchen, to the room and to the office.)
Adverb
- Na wetin be, before any oder ting be.
- First boil am. — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)
- Dey first look who dey de door before you open. — (NSC_Legbeti_2021. Ensure you know who is at the door before throwing the door open.)
- First of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle. — (NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)
Relative forms
Translations
- English: foremost