first

Revision as of 13:52, 1 February 2021 by 102.89.1.69 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English first

Pronunciation

  • fɛ̂st

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 139
  • Frequency in raw corpus: 4801
  • Frequency rank in raw corpus: 82

Adjective

  • Na de one wey come before others.
    • De first time wey I meet de man I fear am.  — (NSC_Legbeti_2021. The first time i met the man I was scared of him.)
    • Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o.  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)
    • Na di very first day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start.  — (bbc__70567. The crisisi started at the first day of the inauguration of the 8th assembly.)
    First of all, we no be Red Cross.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross.)
    Na the last people come be the first to get that baptism.  — (jw__20083, __no translation__)
    Dis couple be di first to say I do for TV series Tinsel.  — (bbc__40419, __no translation__)
  1. det-nmod (frequency:17)
    Di TV station na di first of im type for West Africa.  — (bbc__32624, __no translation__)
    Dis na award wey single female rapper never win even as dis Grammy na di first she dey go.  — (bbc__24788, __no translation__)
  2. cc (frequency:2)
    But sabi people dey warn say make dem no too make mouth, because na small and first report research dem just do.  — (bbc__23382, __no translation__)
    I don always tok say na me go be first to stop to play once I no fit give my best again.  — (bbc__3464, __no translation__)
  1. First lady equip de whole centre from kitchen to room and office.  — (bbc__71905, __no translation__)
    Im first enta power for December 1983 afta one military coup but for 1985 im comot power afta some of ime former paddy-paddy for military use coup chase am comot.  — (bbc__58627, __no translation__)

Relative forms

  1. First of all I go mix sulphric acid wit Tezapen.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__44, First of all, I will mix sulfuric acid with Texapon.)
    But first of all, you get to change your means of earning.  — (WAZP_03_Education_MG__57, But first of all, you have to change your means of making money.)

Translations

  • English: foremost

Adverb

  • Na wetin be, before any oder ting be.
    • First boil am.  — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)
    Dey first look who dey de door before you open.  — (NSC_Legbeti_2021. Ensure you know who is at the door before throwing the door open.)
    First of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle.  — (NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)

Translations

  • English: