first

Revision as of 14:20, 1 February 2021 by 102.89.0.203 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English first

Pronunciation

  • fɛ̂st

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 96
  • Frequency rank in NSC treebank: 139
  • Frequency in raw corpus: 4801
  • Frequency rank in raw corpus: 82

Adjective

  • Na de one wey come before others.
  • De first time wey I meet de man I fear am.  — (NSC_Legbeti_2021. The first time i met the man I was scared of him.)
  • Toh di very first story wey dey my hand for today, na im, dey yarn o.  — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__1, Well, the very first story I have for today is the one I'm talking about.)
  • Na di very first day wey dem inaugurate dis 8th assembly dia yawa start.  — (bbc__70567. The crisis started on the first day of the inauguration of the 8th assembly.)
  • First of all, we no be Red Cross.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__162, First of all, we are not Red Cross group.)
  • First lady equip de whole centre from kitchen to room and office.  — (bbc__71905. The First Lady equipped the centre from the kitchen, to the room and to the office.)

Adverb

  • Na wetin be, before any oder ting go fit be.
  • First boil am.  — (ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__17, First of all boil it.)
  • Dey first look who dey de door before you open.  — (NSC_Legbeti_2021. Ensure you know who is at the door before throwing the door open.)
  • First of all, make you look dat part wey be sey na woman naim dey carry di belle.  — (NST_cleaned__21859. First consider the fact that it is the woman who gets pregnant.)

Relative forms

Translations

  • English: foremost