Difference between revisions of "five"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Position wey person carry or wey someting dey |
:*{{ux|dv|I tank God say I follow join de '''five'''! |(NSC_Legebti_2021. I thank God say I was among the five selected.)}} | :*{{ux|dv|I tank God say I follow join de '''five'''! |(NSC_Legebti_2021. I thank God say I was among the five selected.)}} | ||
:* {{ux|dv|See our top '''five'''! |(bbc__23123, __See our top five__)}} | :* {{ux|dv|See our top '''five'''! |(bbc__23123, __See our top five__)}} |
Revision as of 12:36, 23 February 2021
Naija
Etymology
From: English five.
Pronunciation
- fáíf
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 134
- Frequency rank in NSC treebank: 112
- Frequency in raw corpus: 1438
- Frequency rank in raw corpus: 266
Noun
- Position wey person carry or wey someting dey
- I tank God say I follow join de five! — (NSC_Legebti_2021. I thank God say I was among the five selected.)
- See our top five! — (bbc__23123, __See our top five__)
- We go torchlight five of those tins. — (bbc__98292. We will talk about five of the highlights.)
Numeral
- Na number you go get if you add one join four.
- Five, three, two. — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__139, Five three two.)
- De children count one, two, three go reach five before dem cut de cake! — (NSC_Legbeti_2021. The children counted to five before cutting thee cake. )
- I fit reach dere by five if go-slow! — (NSC_Legebti_2021. I can get there by 5pm.)
Translations
- English: five