Difference between revisions of "five"
(→Naija) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
:* {{ux|dv|'''Five''', three, two. |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__139, Five three two.)}} | :* {{ux|dv|'''Five''', three, two. |(BEN_27_Boy-And-Girl_DG__139, Five three two.)}} | ||
:* {{ux|dv|De children count one, two, three go reach '''five''' before dem cut de cake! |(NSC_Legbeti_2021. The children counted to '''five''' before cutting thee cake. )}} | :* {{ux|dv|De children count one, two, three go reach '''five''' before dem cut de cake! |(NSC_Legbeti_2021. The children counted to '''five''' before cutting thee cake. )}} | ||
− | :* {{ux|dv|I fit reach dere by '''five''' if [[go-slow]]! |(NSC_Legebti_2021. I can get there by 5pm.)}} | + | :* {{ux|dv|I fit reach dere by '''five''' if [[go-slow]] no dey! |(NSC_Legebti_2021. I can get there by 5pm.)}} |
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Position wey person carry or wey someting dey | * Position wey person carry or wey someting dey |
Revision as of 18:15, 6 July 2021
Naija
Etymology
From: English five.
Pronunciation
- fáíf
Numeral
- Na number you go get if you add one join four.
- Five, three, two. — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__139, Five three two.)
- De children count one, two, three go reach five before dem cut de cake! — (NSC_Legbeti_2021. The children counted to five before cutting thee cake. )
- I fit reach dere by five if go-slow no dey! — (NSC_Legebti_2021. I can get there by 5pm.)
Noun
- Position wey person carry or wey someting dey
- I tank God say I follow join de five! — (NSC_Legebti_2021. I thank God say I was among the five selected.)
- See our top five! — (bbc__23123, __See our top five__)
- We go torchlight five of those tins. — (bbc__98292. We will talk about five of the highlights.)
Translations
- English: five