five
Naija
Etymology
From: English five.
Pronunciation
- fáíf
Numeral
- Number you go get if you add one join four.
- Five, three, two. — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__139, Five three two.)
- Di children count one two three go reach five before dem cut di cake. — (NSC_Legbeti_2021, The children counted to five before cutting thee cake. )
Noun
- Position wey person carry or wey someting dey.
- I tank God sey I follow join di five! — (NSC_Legebti_2021, I thank God say I was among the five selected.)
- See our top five! — (bbc__23123, __See our top five__)
- We go torchlight five of those tins. — (bbc__98292. We will talk about five of the highlights.)
Translations
- English: five