five

Revision as of 15:32, 11 July 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English five.

Pronunciation

  • fáìf

Play Play

Numeral

  • Number you go get if you add one join four.
  • Di children count one two three go reach five before dem cut di cake.  — (NSC_2021, The children counted to five before cutting thee cake. )

Noun

  • Position wey person carry or wey someting dey.
  • I tank God sey I follow join di five!  — (NSC_2021, I thank God that I was among the five selected.)
  • See our top five!  — (bbc__23123, __See our top five__)
  • We go torchlight five of those tins.  — (bbc__98292. We will talk about five of the highlights.)


Translations

  • English: five