five

Naija

Etymology

From English "five".

Pronunciation

  • faɪf

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 134
  • Frequency rank in NSC treebank: 112
  • Frequency in raw corpus: 1438
  • Frequency rank in raw corpus: 266

The word is used more orally than in written texts.


Definition

Wetin you go get if you add one join four

Numeral

  1. E dey for number
    Five, three, two.  — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__139, Five three two.)

Noun

  1. E dey for position. (frequency:36)
    see our top five!  — (bbc__23123, __See our top five__)
    We go torchlight five of those tins.  — (bbc__98292, __We will talk about five of those things__)


Derived forms

  1. fifty five something.  — (NST_cleaned__34642, __no translation__)
    I need i-... fifty five something.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__160, I need i-... fifty five or so.)
  1. Five fifty.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__3, five fifty.)
    Mstchew, na, na five fifty I buy am last.  — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__110, Mstchew ! it was five fifty I bought it last.)
  1. Dis minimum wage na matter of law wey na evri five five years we suppose dey review am...  — (bbc__2035, __no translation__)
    as de dey sell to us, from di money wey we dey pay dem, de suppose dey remit five five naira.  — (NST_cleaned__33058, __no translation__)
  1. Because dey've been out on the streets for over ten years, five years, four years, de don take some behaviour wey no be deir original behaviour, wey de don learn.  — (LAG_25_Rehabilitating-People_M__40, Because they've been out on the streets for over ten years, five years, four years, they have taken up some behaviours which were not their original behaviour, which they have learnt.)
    Alright di number wey una go fit take contribute put for dis matter, my people, my people (if you know sey you follow ( people, be honest), you follow people wen talk anyhow sey presido, e don kpai, one tin, one tin, na im do one tin, sey you follow, just honourably, (and I wan speak one English now, ), honourably, and meticulously, reticulously, talk as you talk, or talk wetin you do (haha I say e correct o, meh e not teach oder people e not correct o, and make you no go misuse am, because una, wetin we go just dey see na Finland, Finland, ef, ef, ef haha, ) ) zero, eight, one, zero, seven, eight, one, two, five, four, four.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__199, Alright, the number you will dial to contribute to this matter my people, my people, if you know that you were among, people, be honest o. You were among the people who who said all sorts of things that the President he has died it is one thing, one thing , that did one thing, are following, just honourably... And I want to speak one English now. Honourable and meticulously talk as you talked or expose what you did. I said it is correct o. You should not give other people the impression that it is not correct o. And you should not misuse it, because you, what you will see will be Finland. Finland F F F haha. Zero eight one, zero seven eight one, two five four four.)
  1. five k, or some amount of money wey go take start business.  — (NST_cleaned__33192, __no translation__)
    If I come now on a normal day sey guy, see ba, I no get money, I need five k.  — (NST_cleaned__16036, __no translation__)
  1. wey don work for wheder na three five six years.  — (deuber__3176, __no translation__)
    Den, de will tell am, de will tell di boy goat (wheder it's one, or two, or five, or six o)  — (JOS_38_Bokos-Traditional-Wedding_M__33, Then, they will tell him... they will tell the boy, goat - whether it's one or two, or five or six.)
  1. Two times five two.  — (NST_cleaned__74, __no translation__)
    Shey na inside your material dem write am sey one, five, two?  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__442, Is it in the material they wrote it that it that it's one five two.)
  1. Im own na forty five days.  — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__88, His own is forty five days.)
    Forty, forty five too much.  — (NST_cleaned__29861, __no translation__)
  1. Germany e dey take up to like four five months before dem read budget  — (deuber__6347, __no translation__)
    di early morning of dat festival, before we go even wake up sef, dat kind four, five, so peo-  —  some people go con carry di leaf enter di whole of Benin from house, to house.
  1. E say even dat nine five wey e give me mah sef, im just give me ne for just like dat.  — (KAD_07_Receptionists_DG__215, He said that even that nine thousand, five hundred naira which he said to me, he just said it to me just like that.)
    I thank God say di business dey grow well, since wey I dey school I prefer business to normal nine - five job and I pray say my business go continue to grow.  — (bbc__4082, __no translation__)
  1. Some dormitory, one five.  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__50, Some dormitories go for one five.)
    Like dis, dis pack na ten pieces, but na one five.  — (NST_cleaned__23615, __no translation__)
  1. I fit give am seven five.  — (ENU_35_To-Become-A-Man_M__108, I can give him seven thousand five hundred.)
    Me, I hold five, seven five for pocket, take do big boy, enter street.  — (NST_cleaned__22778, __no translation__)
  1. Call me for zero nine four, six zero zero, nine nine five, or zero eight zero nine, zero three two, zero two nine eight.  — (WAZA_12_Lady-G_M__25, Call me on zero nine four, six zero zero, nine nine five. Or zero eight zero nine, zero three two, zero two nine eight.)
    As im see sey yes most of di customer just dey go, naim e con call come back say ehn di last wey e fit s~, sell am for me na six five.  — (KAD_07_Receptionists_DG__223, As he saw that yes, most of the customers have started leaving, he then called me back that ehn, the last which e can sel...sell it for me is six thousand, five hundred naira.)
  1. e no go pass four thousand, three five.  — (NST_cleaned__33700, __no translation__)
    I say I, I just need like three five, three K.  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__232, I said, I... I just need like three thousand, five hundred...three thousand.)
  1. E dey reach like two K, or two five like dat,  — (NST_cleaned__15652, __no translation__)
    Heineken, you go get Heinekein two thousand, two five,  — (NST_cleaned__28838, __no translation__)

Translations

  • English: five