Difference between revisions of "flash"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Na make person make im call too short to fit pick, sometimes to pass message. | * Na make person make im call too short to fit pick, sometimes to pass message. | ||
− | + | :* {{ux|dv|Abeg, '''flash''' me when you reach house.|Egbokhare_2020. Please flash me when you get home so I will know you got home safe.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Di reason why we go sidon talk be say you dey vex say I '''flash''' you and me know say I call, I no flash. |(NSC_Legbeti_2021. It is important we talk about the issue at hand because you accused me of flashing.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Me I go talk say Girls dey '''flash''' pass guys for Naija o. .|NSC_Legbeti_2021. Girls flash more than guys in Nigeria.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''A drop call'' | * English: ''A drop call'' |
Revision as of 17:06, 1 February 2021
Naija
Etymology
From: English flash
Pronunciation
- flâʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1837
- Frequency in raw corpus: 17
- Frequency rank in raw corpus: 5853
Verb
- Na make person make im call too short to fit pick, sometimes to pass message.
- Abeg, flash me when you reach house. — Egbokhare_2020. Please flash me when you get home so I will know you got home safe.)
- Di reason why we go sidon talk be say you dey vex say I flash you and me know say I call, I no flash. — (NSC_Legbeti_2021. It is important we talk about the issue at hand because you accused me of flashing.)
- Me I go talk say Girls dey flash pass guys for Naija o. . — NSC_Legbeti_2021. Girls flash more than guys in Nigeria.)
Translations
- English: A drop call