Difference between revisions of "flash"

Line 15: Line 15:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''A drop call''
+
* English: ''drop call''

Revision as of 13:46, 1 August 2021

Naija

Etymology

From: English flash

Pronunciation

  • flâʃ

Play Play

Verb

  • Make person call person con cut di call before di person pick di call.
  • Abeg, flash me when you reach house.  — (Egbokhare_2020, Please drop call me when you get home so I will know you got home safe.)
  • Di reason why we go sidon talk be sey you dey vex sey I flash you and me know sey I call, I no flash.  — (NSC_Legbeti_2021, It is important we talk about the issue at hand because you accused me of drop calling.)

Translations

  • English: drop call