Difference between revisions of "flash"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
* flâʃ | * flâʃ | ||
<sm2>Pcm-ng-flash.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-flash.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-flash.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-flash.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 10:43, 12 January 2022
Naija
Etymology
From: English flash
Pronunciation
- flâʃ
Verb
- Make person call person con cut di call before di person pick di call.
- Abeg, flash me when you reach house. — (Egbokhare_2020, Please drop call me when you get home so I will know you got home safe.)
- Di reason why we go sidon talk be sey you dey vex sey I flash you and me know sey I call, I no flash. — (NSC_Legbeti_2021, It is important we talk about the issue at hand because you accused me of drop calling.)
Translations
- English: drop call