Difference between revisions of "flash"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
* flâʃ
 
* flâʃ
 
<sm2>Pcm-ng-flash.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-flash.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-flash.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-flash.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person call person con cut di call before di person pick di call.
 
* Make person call person con cut di call before di person pick di call.
:* {{ux|dv|Abeg, '''flash''' me when you reach house.|Egbokhare_2020. Please flash me when you get home so I will know you got home safe.)}}
+
:* {{ux|dv|Abeg, '''flash''' me when you reach house.|(Please drop call me when you get home so I will know you got home safe.)}}
:* {{ux|dv|Di reason why we go sidon talk be say you dey vex say I '''flash''' you and me know say I call, I no flash. |(NSC_Legbeti_2021. It is important we talk about the issue at hand because you accused me of flashing.)}}
+
:* {{ux|dv|Di reason why we go sidon talk be sey you dey vex sey I '''flash''' you and me know sey I call, I no flash. |(It is important we talk about the issue at hand because you accused me of drop calling.)}}
:* {{ux|dv|Me I go talk say Girls dey '''flash''' pass guys for Naija o. .|NSC_Legbeti_2021. Girls flash more than guys in Nigeria.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''A drop call''
+
* English: ''drop call''

Latest revision as of 11:32, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English flash

Pronunciation

  • flâʃ

Play Play

Verb

  • Make person call person con cut di call before di person pick di call.
  • Abeg, flash me when you reach house.  — (Please drop call me when you get home so I will know you got home safe.)
  • Di reason why we go sidon talk be sey you dey vex sey I flash you and me know sey I call, I no flash.  — (It is important we talk about the issue at hand because you accused me of drop calling.)

Translations

  • English: drop call