flash

Revision as of 11:10, 21 July 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English flash

Pronunciation

  • flâʃ

Play Play

Verb

  • Make person call person con cut di call before di person pick di call.
  • Abeg, flash me when you reach house.  — (Egbokhare_2020, Please drop call me when you get home so I will know you got home safe.)
  • Di reason why we go sidon talk be sey you dey vex sey I flash you and me know sey I call, I no flash.  — (NSC_2021, It is important we talk about the issue at hand because you accused me of drop calling.)

Translations

  • English: drop call