flash

Naija

Etymology

From: English flash

Pronunciation

  • flâʃ

Play Play

Verb

  • Make person call person con cut di call before di person pick di call.
  • Abeg, flash me when you reach house.  — Egbokhare_2020. Please flash me when you get home so I will know you got home safe.)
  • Di reason why we go sidon talk be say you dey vex say I flash you and me know say I call, I no flash.  — (NSC_Legbeti_2021. It is important we talk about the issue at hand because you accused me of flashing.)
  • Me I go talk say Girls dey flash pass guys for Naija o. .  — NSC_Legbeti_2021. Girls flash more than guys in Nigeria.)

Translations

  • English: A drop call