Difference between revisions of "flesh"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Wetin dey soft wey dey get fat wey dey cover the skeleton wey dey human or animal body. | + | #Wetin dey soft wey dey get fat wey dey cover the skeleton wey dey human or animal body./ Meat of body |
#:* {{ux|dv|Dis goat wey papa buy no get '''flesh'''.|(The goat father bought is not fleshy.)}} | #:* {{ux|dv|Dis goat wey papa buy no get '''flesh'''.|(The goat father bought is not fleshy.)}} | ||
# Di part of fruit wey de dey chop. | # Di part of fruit wey de dey chop. |
Latest revision as of 11:21, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English flesh
Pronunciation
- flɛ̑ʃ
Noun
- Wetin dey soft wey dey get fat wey dey cover the skeleton wey dey human or animal body./ Meat of body
- Dis goat wey papa buy no get flesh. — (The goat father bought is not fleshy.)
- Di part of fruit wey de dey chop.
- I hear say e no good to dey chop di flesh of apple. — (I heard it's not advisable to eat the flesh of apples.)
- When person add weight for body.
- Dat girl don get flesh for body. — (The girl has added some weight.)
Translations
- English: flesh