Difference between revisions of "followcome"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[original]], | + | * [[original]], |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 17:08, 7 September 2021
Naija
Etymology
From: English follow and come
Pronunciation
- fɔ́lókɔ̂m
Adjective
- Make someting be original.
- Dis my phone charger na followcome. — (NSC_Legbeti_2021, This my charger is an original charger)
- I dey buy from am because him tings dem na followcome. — (NSC_Legbeti_2021, I patronize him because his goods are original.)
- Someting wey person never use.
- I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di followcome. — (NSC_Legbeti_2021, The tyres on my car are the ones I bought the car with.)
- Noting dey better pass followcome spare part. — (NSC_Legbeti_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)
- Make someting hard to do wellwell.
- Our pastor don already tell am say im problem na followcome. Im need serious deliverance. — (NSC_Legbeti_2021, Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: original