Difference between revisions of "followcome"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== Borrowed from English 'follow' and 'come' ===Pronunciation=== * fɔ́lókɔ́m <sm2>Pcm-ng-followcome.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-followcome.m.ogg</sm2...")
 
 
(7 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English 'follow' and 'come'
+
From: English ''follow'' and ''come''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* fɔ́lókɔ́m
+
* fɔ́lókɔ̂m
<sm2>Pcm-ng-followcome.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-follow come.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-followcome.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-follow come.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: 0
 
* Frequency in raw corpus: o
 
* Frequency rank in raw corpus: 0
 
 
 
 
 
 
 
===Usage===
 
 
 
===Definition===
 
Dem dey use am dey talk of something wey be original
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 +
# Make someting be original.
 +
#:* {{ux|dv|Dis my phone charger na '''followcome'''.|(This my charger is original.)}}
 +
#:* {{ux|dv|I dey buy from am because im tings dem na  '''followcome'''.|(I patronize him because his goods are  original.)}}
 +
# Someting wey person never use.
 +
#:* {{ux|dv|I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di '''followcome'''.|(The tyres on my car are the ones I bought the car with.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Noting dey better pass '''followcome''' spare part.|(NSC_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)}}
 +
# Make someting serious [[wellwell]].
 +
#:* {{ux|dv|Our pastor don already tell am say im problem na '''followcome'''. Im need serious deliverance.|(Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)}}
  
#: {{ux|dv| Di charger na '''followcome'''.’ But Ruth tell am sey: ‘Lai lai, I no go leave you. |(The charger is an original charger)}}
+
====Synonyms====
 
+
* [[original]],
====Derived forms====
 
[[followcome]]
 
  
====Synonyms====
+
====Antonyms====
*original
+
* [[Aba]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:original
+
* English: ''original''

Latest revision as of 12:57, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English follow and come

Pronunciation

  • fɔ́lókɔ̂m

Play Play

Adjective

  1. Make someting be original.
    • Dis my phone charger na followcome.  — (This my charger is original.)
    • I dey buy from am because im tings dem na followcome.  — (I patronize him because his goods are original.)
  2. Someting wey person never use.
    • I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di followcome.  — (The tyres on my car are the ones I bought the car with.)
    • Noting dey better pass followcome spare part.  — (NSC_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)
  3. Make someting serious wellwell.
    • Our pastor don already tell am say im problem na followcome. Im need serious deliverance.  — (Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: original