Difference between revisions of "followcome"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* fɔ́lókɔ́m
+
* fɔ́lókɔ̂m
<sm2>Pcm-ng-followcome.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-follow come.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-followcome.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-follow come.m.ogg</sm2>
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
# Make someting be original.
 
# Make someting be original.
#:* {{ux|dv|Dis my phone charger na '''followcome'''. |(NSC_Legbeti_2021, This my charger is an original charger)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis my phone charger na '''followcome'''.|(This my charger is original.)}}
#:* {{ux|dv|I dey buy from am because him tings dem na  '''followcome'''. |(NSC_Legbeti_2021, I patronize him because his goods are  original.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey buy from am because im tings dem na  '''followcome'''.|(I patronize him because his goods are  original.)}}
# Make someting be di one wey follow someting come from factory.
+
# Someting wey person never use.
#:* {{ux|dv|I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di '''followcome'''. |(NSC_Legbeti_2021, The tyres on my car are the ones I bought the car with.)}}
+
#:* {{ux|dv|I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di '''followcome'''.|(The tyres on my car are the ones I bought the car with.)}}
#:* {{ux|dv|Nating dey better pass '''followcome''' spare part. |(NSC_Legbeti_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)}}
+
#:* {{ux|dv|Noting dey better pass '''followcome''' spare part.|(NSC_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)}}
# Make person problem hard to solve well well.
+
# Make someting serious [[wellwell]].
#:* {{ux|dv|Our pastor don already tell am say im problem na '''followcome'''. Im need serious deliverance. |(NSC_Legbeti_2021, Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)}}
+
#:* {{ux|dv|Our pastor don already tell am say im problem na '''followcome'''. Im need serious deliverance.|(Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[original]], [[factory fitted]]
+
* [[original]],
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Latest revision as of 12:57, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English follow and come

Pronunciation

  • fɔ́lókɔ̂m

Play Play

Adjective

  1. Make someting be original.
    • Dis my phone charger na followcome.  — (This my charger is original.)
    • I dey buy from am because im tings dem na followcome.  — (I patronize him because his goods are original.)
  2. Someting wey person never use.
    • I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di followcome.  — (The tyres on my car are the ones I bought the car with.)
    • Noting dey better pass followcome spare part.  — (NSC_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)
  3. Make someting serious wellwell.
    • Our pastor don already tell am say im problem na followcome. Im need serious deliverance.  — (Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: original