Difference between revisions of "followcome"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
# Make someting be original. | # Make someting be original. | ||
− | #:* {{ux|dv|Dis my phone charger na '''followcome'''.|( | + | #:* {{ux|dv|Dis my phone charger na '''followcome'''.|(This my charger is original.)}} |
− | #:* {{ux|dv|I dey buy from am because im tings dem na '''followcome'''.|( | + | #:* {{ux|dv|I dey buy from am because im tings dem na '''followcome'''.|(I patronize him because his goods are original.)}} |
# Someting wey person never use. | # Someting wey person never use. | ||
− | #:* {{ux|dv|I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di '''followcome'''.|( | + | #:* {{ux|dv|I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di '''followcome'''.|(The tyres on my car are the ones I bought the car with.)}} |
#:* {{ux|dv|Noting dey better pass '''followcome''' spare part.|(NSC_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)}} | #:* {{ux|dv|Noting dey better pass '''followcome''' spare part.|(NSC_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)}} | ||
# Make someting serious [[wellwell]]. | # Make someting serious [[wellwell]]. | ||
− | #:* {{ux|dv|Our pastor don already tell am say im problem na '''followcome'''. Im need serious deliverance.|( | + | #:* {{ux|dv|Our pastor don already tell am say im problem na '''followcome'''. Im need serious deliverance.|(Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 12:57, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English follow and come
Pronunciation
- fɔ́lókɔ̂m
Adjective
- Make someting be original.
- Dis my phone charger na followcome. — (This my charger is original.)
- I dey buy from am because im tings dem na followcome. — (I patronize him because his goods are original.)
- Someting wey person never use.
- I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di followcome. — (The tyres on my car are the ones I bought the car with.)
- Noting dey better pass followcome spare part. — (NSC_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)
- Make someting serious wellwell.
- Our pastor don already tell am say im problem na followcome. Im need serious deliverance. — (Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: original