Difference between revisions of "followcome"

Line 12: Line 12:
 
#:* {{ux|dv|Dis my phone charger na '''followcome'''.  |(NSC_Legbeti_2021, This my charger is an original charger)}}
 
#:* {{ux|dv|Dis my phone charger na '''followcome'''.  |(NSC_Legbeti_2021, This my charger is an original charger)}}
 
#:* {{ux|dv|I dey buy from am because him tings dem na  '''followcome'''.  |(NSC_Legbeti_2021, I patronize him because his goods are  original.)}}
 
#:* {{ux|dv|I dey buy from am because him tings dem na  '''followcome'''.  |(NSC_Legbeti_2021, I patronize him because his goods are  original.)}}
# Make someting be di one wey follow someting come from factory.
+
# Someting wey person never use.
 
#:* {{ux|dv|I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di '''followcome'''.  |(NSC_Legbeti_2021, The tyres on my car are the ones I bought the car with.)}}
 
#:* {{ux|dv|I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di '''followcome'''.  |(NSC_Legbeti_2021, The tyres on my car are the ones I bought the car with.)}}
#:* {{ux|dv|Nating dey better pass '''followcome''' spare part.  |(NSC_Legbeti_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)}}
+
#:* {{ux|dv|Noting dey better pass '''followcome''' spare part.  |(NSC_Legbeti_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)}}
# Make person problem hard to solve well well.
+
# Make someting hard to do [[wellwell]].
 
#:* {{ux|dv|Our pastor don already tell am say im problem na '''followcome'''. Im need serious deliverance.  |(NSC_Legbeti_2021, Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)}}
 
Revision as of 17:04, 7 September 2021

Naija

Etymology

From: English follow and come

Pronunciation

  • fɔ́lókɔ́m

Adjective

  1. Make someting be original.
    • Dis my phone charger na followcome.  — (NSC_Legbeti_2021, This my charger is an original charger)
    • I dey buy from am because him tings dem na followcome.  — (NSC_Legbeti_2021, I patronize him because his goods are original.)
  2. Someting wey person never use.
    • I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di followcome.  — (NSC_Legbeti_2021, The tyres on my car are the ones I bought the car with.)
    • Noting dey better pass followcome spare part.  — (NSC_Legbeti_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)
  3. Make someting hard to do wellwell.
    • Our pastor don already tell am say im problem na followcome. Im need serious deliverance.  — (NSC_Legbeti_2021, Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: original