followcome

Naija

Etymology

From: English follow and come

Pronunciation

  • fɔ́lókɔ́m


Adjective

  1. Make someting be original.
    • Dis my phone charger na followcome.  — (NSC_Legbeti_2021, This my charger is an original charger)
    • I dey buy from am because him tings dem na followcome.  — (NSC_Legbeti_2021, I patronize him because his goods are original.)
  2. Make someting be di one wey follow someting come from factory.
    • I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di followcome.  — (NSC_Legbeti_2021, The tyres on my car are the ones I bought the car with.)
    • Nating dey better pass followcome spare part.  — (NSC_Legbeti_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)
  3. Make person problem hard to solve well well.
    • Our pastor don already tell am say im problem na followcome. Im need serious deliverance.  — (NSC_Legbeti_2021, Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)

Synonyms

Translations

  • English: original