followcome

Revision as of 11:31, 21 July 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English follow and come

Pronunciation

  • fɔ́lókɔ̂m

Play Play

Adjective

  1. Make someting be original.
    • Dis my phone charger na followcome.  — (NSC_2021, This my charger is original.)
    • I dey buy from am because im tings dem na followcome.  — (NSC_2021, I patronize him because his goods are original.)
  2. Someting wey person never use.
    • I never change my moto tyre since I buy am. Dis one wey you see na di followcome.  — (NSC_2021, The tyres on my car are the ones I bought the car with.)
    • Noting dey better pass followcome spare part.  — (NSC_2021, Nothing beats the parts that a product came with.)
  3. Make someting serious wellwell.
    • Our pastor don already tell am say im problem na followcome. Im need serious deliverance.  — (NSC_2021, Our pastor already told him he need the serious form of deliverance as his problems are deep rooted.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: original