Difference between revisions of "fombu"

Tag: Replaced
 
(5 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
==Naija==
+
Go look [[fumble]]
===Alternative forms===
 
* [[fombu]]
 
 
 
===Etymology===
 
From: English ''fumble''.
 
 
 
===Pronunciation===
 
* fɔ́mbù
 
<sm2>Pcm-ng-fombu.f.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-fombu.m.ogg</sm2>
 
 
 
===Verb===
 
* Na when person dey sabi brag but e no get action.
 
#:* {{ux|dv|If you see as Jackson dey '''fombu''' before de fight start, you go tink he go kill Rukky.|(NSC_Legbeti_2021. The way Jackson bragged yesterday before the fight began, you would think he was going to kill Rukky.)}}
 
#:* {{ux|dv|Me sef join dem begin '''fombu''' like say de President na my papa broder.|(NSC_Legbeti_2021. I had to join them to pose like I was close to the head of state.)}}
 
* Na when person de do anyhow.
 
#:* {{ux|dv|De girl sabi '''fombu''' sha.|(NSC_Legbeti_2021. That babe knows how to pretend like she is more than who she truly is.)}}
 
#:* {{ux|dv|Once some girls don enter man house finish, dem go begin '''fombu''' anyhow.|(NSC_Legbeti_2021. Once some girls eventually marry a guy, they stop trying to be impressive.)}}
 
* Na when person dey fall im hand.
 
#:* {{ux|dv|You '''fombu''' for school today o.|Egbokhare_2020. You misbehaved in school toady.)}}
 
#:* {{ux|dv|De new Keeper just '''fombu''' big time for today match.|(NSC_Legbeti_2021. The new Keeper disappointed me today during the football match.)}}
 
====Synonyms====
 
*
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''To brag. To misbehave''
 

Latest revision as of 15:30, 1 August 2021

Go look fumble