fombu
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English fumble.
Pronunciation
- fɔ́mbù
Verb
- Na when person dey sabi brag but e no get action.
- If you see as Jackson dey fombu before de fight start, you go tink he go kill Rukky. — (NSC_Legbeti_2021. The way Jackson bragged yesterday before the fight began, you would think he was going to kill Rukky.)
- Me sef join dem begin fombu like say de President na my papa broder. — (NSC_Legbeti_2021. I had to join them to pose like I was close to the head of state.)
- Na when person de do anyhow.
- De girl sabi fombu sha. — (NSC_Legbeti_2021. That babe knows how to pretend like she is more than who she truly is.)
- Once some girls don enter man house finish, dem go begin fombu anyhow. — (NSC_Legbeti_2021. Once some girls eventually marry a guy, they stop trying to be impressive.)
- Na when person dey fall im hand.
- You fombu for school today o. — Egbokhare_2020. You misbehaved in school toady.)
- De new Keeper just fombu big time for today match. — (NSC_Legbeti_2021. The new Keeper disappointed me today during the football match.)
Synonyms
Translations
- English: To brag. To misbehave