footwagen
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English foot' and German wagen (Wagon)
Pronunciation
- fútwádʒìŋ
Noun
- Person Leg wey e dey use person dey use leg trek up and down.
- Di man use im footwagen go Lagos. — (Egbokhare_2020, The man walked to Lagos.)
- I never see who go fit go London from lagos here wit footwagen. — (NSC_Legbeti_2021, Its impossible to find someone who can go to London from Lagos by foot.)
Synonyms
Translations
- English: Trek