footwagen

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English foot' and German wagen (Wagon)

Pronunciation

  • fútwādʒìŋ

Play Play

Noun

  • Person Leg wey e dey use person dey use leg trek up and down.
  • Di man use im footwagen go Lagos.  — (Egbokhare_2020. The man walked to Lagos.)
  • I never see who go fit go London from lagos here wit footwagen.  — (NSC_Legbeti_202!. Its impossible to find someone who can go to London from Lagos by foot.)


Synonyms

Translations

  • English: Trek